Enitan want buy new dog.
She dey look di dogs for pet shop.
She ask di attendant some questions.
She ask am, “Wich dog dey very friendly?”
Di attendant talk sey, “Na dat one.”
E kon point to di smallest dog wey dey der.
Enitan kon ask, “Wich dog na di smartest?”
Di attendant point to di small dog again.
Enitan see sey na dat dog be di best.
She kon decide to buy am.
She hope sey ha oda pets go like am.
Na di same story for anoda way be dis:
My sista want buy dog.
She dey look di dogs for pet store.
She ask di attendant some questions.
She ask am βwich dog dey very friendly?β
Di shop attendant talk sey na dat one.
E kon point to one small dog.
My sister kon ask, βwich dog na di smartest?β
Di attendant point to di small dog again.
My sista see sey na dat dog be di best.
She kon decide to buy am.
She hope sey ha oda pets go like am.
Questions:
Enitan want buy new dog.
- Na wich dog dey very friendly?
Di shop attendant talk sey na di smallest dog dey very friendly.
- Wich one Enitan see sey na di best?
Enitan see sey na di smallest, friendliest and smartest dog, na im be di best.
- Wetin Enitan dey hope?
She hope sey ha oda pets go like di new dog.
- Wer she dey look di dogs?
She dey look dem for pet shop.
- Wetin she ask shop attendant?
She ask di attendant, βwich dog dey very friendly?β
- Wich dog be di smartest?
Na di smallest dog be di smartest.
- Wich dog she decide to buy?
She decide to buy di one wey she like best.
Start the discussion at community.naija.guru