E get many meetings with customers.
Jide no like all dese meetings.
Some customers déy friendly to Jide.
Some customers déy wicked sha.
Jide dey take long break to gó chop.
He dey wait everyday mek five nak.
Na di same story for different way be dis:
I dey work for office.
I dey very busy everyday.
I dey get plenty meetings with people.
I no like di meetings.
I think dem déy very boring.
Some customers déy friendly to me.
Some customers déy wicked sha.
I dey take long break to go chop.
I dey go house at five.
I dey wait everyday mek five knack.
Questions:
No, Jide dey work for office.
- Shey Jide dey very busy everyday?
Yes, Jide dey very busy everyday.
- Shey Jide get small meetings?
No, Jide get plenty meetings with im customers.
- Shey Jide think say di meetings boring?
Yes, Jide think say di meetings déy boring.
- Shey all di customers déy friendly?
No, some of dem déy friendly.
- Shey Jide dey take short break?
No, Jide no dey take short break.
E dey take long break to gó chop.
- Shey Jide fit gó house at four?
No, e fit gó house at five.
Start the discussion at community.naija.guru