- verb: To explain something in more detail than is necessary or helpful.
- Abeg just do wetin I tell yu. No dey shalaye.
- Please just do what I told you. Stop over-explaining.
- Di guy shalaye for police taya but dem still no release am.
- The guy pled his case to the police, but they still didn’t release him.
- Abeg just do wetin I tell yu. No dey shalaye.
Etymology
From the Yoruba word shalaye.