- verb: To dispose or discard something or put it in a trash.
- Di food don spoil. Make we trowey am.
- The food is spoilt, let’s dispose it.
- Abeg trowey di dirty wey dey outside.
- Please throw away the trash that’s outside.
- Di food don spoil. Make we trowey am.
- verb: To neglect, ignore or abandon someone.
- Di man trowey di pikin wit im mama like say no be im born am.
- The man abandoned the child with his mother as if he wasn’t the one who fathered the child.
- She just trowey ha face as she see ha ex for di party.
- She just turned her face away when she saw her ex at the party.
- Di man trowey di pikin wit im mama like say no be im born am.
Etymology
Originates from the English phrase throw away.
Antonyms
- keep
- save