Kachi like to dey listen to music.
She want learn how to dance.
Di teacher tell am sey make she stretch ha leg.
Kachi try stretch di leg.
Di teacher tell am make she jump.
Kachi try jump, but she fall for ground.
Kachi muscle dey pain am after class.
E be like say she no go fit learn haw to dance.
Na di same story for different way be dis:
I like to dey listen to music.
I want learn how to dance.
I go my first dance class.
Di teacher tell me make I stretch my leg.
I try stretch my leg.
But I no fit stretch far.
Di teacher tell me make I jump.
I try jump but I fall for ground.
My muscle dey pain me after class.
E be like say I no go fit learn haw to dance
Questions:
- Shey Kachi like music?
Yes, Kachi like to dey listen to music.
Yes, Kachi want sabi haw to dance.
- Shey Kachi dey go piano class?
No, Kachi no dey go piano class.
She dey go dance class.
- Shey di teacher tell Kachi make she stretch im hand?
No, di teacher no tell am make she stretch hand.
Di teacher tell am make she stretch leg.
- Shey Kachi fit stretch leg very far?
No, Kachi no fit stretch leg very far.
- Shey Kachi fall down for ground?
Yes, Kachi dey try jump but she fall down for ground.
- Shey Kachi muscles dey pain am after class?
Yes, Kachi muscles dey pain am after class.
- Shey Kachi fit learn haw to dance?
E be like say Kachi no fit learn how to dance.
Start di discussion for community.naija.guru