Mike dey wake up six o’clock every morning.
He dey make breakfast and he dey drink im cup of coffee.
He dey drive go work for im car.
Im work dey start at seven-thirty.
Mike na cook for restaurant.
He dey make chow for customers wey hunger dey nak.
Di customers dey come from many countries.
Dem dey speak different-different language.
Start di discussion for community.naija.guru