01c – Mike na cook, Questions 👨🏽‍🍳

Questions:

One: Mike dey wake up six o’clock every morning.

Shey Mike dey wake up early?

Yes, he dey wake up for six o’clock every morning.

Two: Mike dey drink coffee.

Mike dey drink tea?

No, Mike no dey drink tea, na coffee im dey drink.

Three: Mike dey drive im car go work.

Mike dey drive im car go work?

Yes, Mike dey drive him car go work.

Four: Mike work dey start at seven-thirty

Mike work dey start at seven?

No, Mike work no dey start at seven.

E dey start at seven-thirty.

Five: Mike na cook for restaurant.

Mike na cook?

Yes, Mike na cook for restaurant.

Six: Di customers dey come from many countries.

Shey di customers dey come from one country?

No, di customers no be from one country.

Na from different countries dem come.

Seven: Di customers dey friendly

Di customers dey friendly?

Yes, di customers dey friendly.

Eight: Mike dey happy wen im talk to im customers.

Shey Mike dey happy wen im talk to im customers?

Yes, Mike dey happy wen im follow him customers talk.

Vocabulary

Start di discussion for community.naija.guru

Scroll to Top