She first check di bus schedule.
Di city buses dey too slow.
She kon check di train schedule.
She decide sey she go take train go work.
She dey hope sey she no go late reach work.
Na di same story for different way be dis:
I need go work.
I try start my motor.
But e too cold for outside.
So di motor no gree start.
I first check di bus schedule.
Di city bus too slow.
I kon check di train schedule.
Di trains dey go on time.
I decide ssy I go take train go work.
I hope sey I no go late reach work.
Questions:
- Shey Amanze dey try go work?
Yes, Amanze dey try go work.
- Shey outside dey hot?
No, e no dey hot outside.
Cold dey outside.
No, Amanze motor no fit start becos e too cold for outside.
- Shey Amanze first check train schedule?
Amanze first check bus schedule.
- Shey di city buses dey slow?
Yes, di buses dey too slow.
- Shey di trains dey late?
No, di trains no dey run late.
Dem dey on time.
- Shey Amanze decide to take bus go work?
No, Amanze no decide sey she go take bus.
She decide sey she go use train go work.
- Shey Amanze want late?
No, she no want late.
She hope sey she no go late reach work.
Start di discussion for community.naija.guru