Jimoh dey take day off from work.
Jimoh like comedy movie pass romance film.
And e no like science fiction film as e take like action film.
E dey check di list of new film for online.
E get five new films wey dem dey show.
Three of di film na romance film.
One of dem na science fiction film.
One of di movie na comedy.
Jimoh dey reason watch di new comedy film.
Na di same story for anoda way be dis:
I take one day off from work.
I wan go watch film.
I like comedy film pass romance film.
And I no like science fiction film as I take like action film.
I check di new films for online.
Three of di five film na romance.
One of dem na science-fiction film.
One of di film na comedy film.
I dey reason make I watch di new comedy film.
Questions:
- Shey Jimoh dey work today?
No, Jimoh no dey work.
E get day off from work.
E want go watch film.
- Shey Jimoh like romance film?
No, Jimoh no like romance film or science fiction film.
- Wich film Jimoh like?
E like comedy and action film.
- Wich list Jimoh check?
Jimoh check list of new film online.
- Shey na five film dey show?
Yes, na five new film dey play.
- Shey any science fiction film dey play?
Yes, one science fiction film dey play.
- Wich movie Jimoh decide watch?
E decide watch di comedy film.
Start di discussion for community.naija.guru