E gats look professional for di interview.
But Chinedu clothes don too old.
He dey reason buy new suit.
E begin try some suits.
Chinedu reason sey e look fine for inside di new suit.
E go dey ready for im interview tomorrow.
Na di same story for anoda way be dis:
I dey find new work.
I been get interview tomorrow.
I gat look professional for my interview.
But my clothes don too old.
I decide sey I go buy new suit.
I go clothing store.
I begin try some suits.
Last-last, I buy grey suit.
I reason sey I look fine for inside di new suit.
I don ready for my interview.
Questions:
E dey find new work.
- Wetin Chinedu get for tomorrow?
Im get work interview tomorrow.
- Shey Chinedu cloth dey new?
Dem don old.
- Wetin Chinedu dey reason buy?
Chinedu dey reason buy new suit.
- Wetin Chinedu do?
Chinedu try some new suits.
- Which colour of suit Chinedu buy last-last?
Chinedu buy grey suit last-last.
- How Chinedu dey feel for inside di new suit?
Chinedu reason sey e look fine for inside di suit.
- Shey Chinedu don set for di interview?
Yes, Chinedu don set for di interview.
Start di discussion for community.naija.guru