28 – Sayo for new country πŸŒ‡

Sayo go visit new country.

She go need plan di trip around di new country.

She want travel round di country wit train.

First, she go go big city.

Den, she go kon visit famous places-dem for di city.

After dat one, she go travel di country wit motor.

She go take many pictures.

She want show her padis-dem di pictures.

After di trip, she go kon post di pictures online.

She hope sey di internet connection go dey good.

Na di same story for anoda way be dis:

I dey visit new country.

I gats plan my trip around di new country.

I be want travel round di country wit train.

First, I go go big city.

Den, I go kon visit some famous places for di city.

After dat one, I go kon travel round di country wit motor.

I go take many pictures.

I wan show my padis di pictures-dem.

After di trip, I go kon post di pictures online.

I hope say di internet connection go good.

Questions:

  • Wetin Sayo go do?

She go visit new country.

  • Wetin Sayo go need do?

She go need plan di trip around di country.

  • Haw Sayo want take travel?

She want travel round di country wit train.

  • Wer she go go first?

She go go big city first.

  • Wetin she go do for city?

She go visit some famous places for di city.

  • Haw she go take go country?

She dey plan go country wit moto.

  • Haw many pictures she go take for dia?

She go take many pictures for dia.

  • Who she wan show di picture?

She wan show ha padis dem di pictures.

  • Which time she go show ha padis di pictures?

She go show all di pictures online afta di trip.

  • Wetin she dey hope for?

She hope say di internet connection go dey good.

Start di discussion for community.naija.guru

Scroll to Top