29 – Layi and cooking 🥘

Layi go learn haw to cook.

E go learn new recipe from internet.

E go try make pasta.

E go buy many vegetables for di pasta.

E go buy mushrooms, pepper, and tomatoes.

E go kon buy plenti pasta dis morning.

E go get one bag of pasta.

Den, e go make sauce for di pasta.

But Layi no go sabi haw to make di sauce for di pasta.

E go look di recipe online again.

Na di same tori for anoda way be dis:

I dey learn haw to cook.

I dey learn new recipe for internet.

I dey try make pasta.

I buy many vegetables for di pasta.

I buy mushroom. peppers and tomatoes.

I kon buy plenti pasta dis morning.

I get one bag of pasta.

Den, I need make di sauce for di pasta.

But I don forget haw to make di sauce for di pasta.

I look di recipe online again

Questions:

  • Wetin Layi go learn?

Layi go learn haw to cook.

  • Wer Layi go learn new recipe?

E go learn new recipe from di internet.

  • Wetin e go try make?

E go try make pasta.

  • Wetin Layi go buy?

Layi go buy plenti vegetables.

  • Wich kain vegetables Layi go buy?

Layi go buy mushrooms, peppers and tomatoes.

  • Wich time e buy di pasta?

He buy di pasta for morning.

  • Haw many pasta e get?

E get plenti pasta.

  • Wetin e kon need do?

E gats make di sauce for di pasta.

  • E fit remember haw to make di sauce?

No, e don forget haw to make am.

  • Wer e dey look di recipe?

E go dey look di recipe online.

Start di discussion for community.naija.guru

Scroll to Top