Banji hate to déy stuck for go-slow, especially wen e dey go work abi e dey come back.
He think say one way to reduce go-slow na to share car with person since dat one go mean less motor for road.
To dey share motor start some decades ago, but most people no like am becos dem like dia privacy as dem dey drive.
Some people dey also reason haw safe e be to déy car wey stranger dey drive.
For some cities, dem get special lane for highway for people wey dey share motor.
Only motor wey get 2,3 or more people fit drive for di lanes.
To share motor fit help yu reach work faster, but e require sey mek people change some of dia habits.
For di last few years, to dey share motor don grow, becos go-slow don déy worse.
To share motor dey save people time and money, but di koko be sey e déy good for environment.
Na di same story for anoda way be dis:
Before, I hate to dey for go-slow wen I dey go work and wen I dey come back.
I think sey one way we go fit reduce go-slow na to share motor with person since dat one go mean less motor for road.
To dey share motor start some decades ago, but most people no like am becos dem like dia privacy as dem dey drive.
I kon déy concerned about if e dey safe to déy travel for moto wey stranger dey drive.
For some cities, dem don already get special lane for people wey dey share motor for highway.
I like am.
To dey share motor dey help me reach work faster,
Questions:
E dey hate go-slow wen he dey go work and wen e dey come back.
- Na wich way Banji think say go-slow fit reduce?
E think say one way wey go-slow fit reduce na to share motor with anoda person.
To share motor go mean less motor for road.
- Shey to share motor start last year?
No, to share motor start few decades ago.
- Haw I feel sey mek stranger dey drive me?
Yu dey feel concerned to dey motor wey stranger dey drive.
Some cities don get lane for road wey na for only dose wey dey share motor.
Motor wey dey drive for dat lane gats get two, three or four people.
E don grow becos traffic don dey get worse.
Start di discussion for community.naija.guru