Machi been dey read only paper books.
For long time, di idea of electronic book no even exist.
All reading material na for paper dem print am.
But now, plenty ways dey to read.
Recently, more and more people don start to dey read book for dia mobile devices.
People fit read for dia phone, dia tablet, or for e-book readers like Kindle if dem want.
Machi prefer sey e easy pass to read for mobile device becos she always get am with ha.
She think sey dem déy handy wen she dey travel since to dey carry book for ha box fit déy inconvenient.
She fit also order any book wey she want sharp-sharp with internet.
Ha husband Goke prefer to hold normal book for hand.
He think say e déy more comfortable and na better reading experience.
Goke also like to dey spend time for book store and library, mek e just see di books wey déy available.
Goke dey too buy books, but Machi just dey make note of books wey she like so she go fit order di e-book version online, mek she read am for ha portable device.
Na di same story for anoda way be dis:
For long time, na only paper books I dey read.
For most of my life, di idea of electronic book no even exist.
All reading material, na for paper dem print am.
But now, plenty ways dey to read.
I notice sey plenty people start to dey read book for mobile device.
I see people dey read for dia phone, tablets and oda e-book reader wey dey lie Kindle.
I need talk sey I don prefer di convenience say I fit read for mobile device becuase I fit always get my book with me.
I don see sey e-book dey very handy wen person dey travel since to dey carry book for box fit dey inconvenient.
Again, I fit order any book wey I want whenever I want am with internet.
My husband Goke prefer to dey hold book for hand read.
He talk sey e déy more comfortable and say na better reading experience.
Na just olden days style be dat for my mind.
Goke dey spend long for bookshop and library, mek e see di kind books wey dem get.
E fir buy book after e check finish.
Me I prefer mek I just write di name of di book wey I like.
Den I go just order di book online, read am for my device.
Dat one better!
Questions:
Di idea of electronic book no exist for most of ha life.
- Wen people start to dey read book for mobile device?
People start to dey read book for mobile device for recent years.
- Wen Macho dey find e-books handy?
She dey find am very handy wen she dey travel.
Machi fit order any book wey she want at any time.
He prefer to dey hold book for hand.
He dey spend too much time for library and bookstore.
Wen Goke fit buy book?
E fit buy book after e don check.
- Wetin I prefer to do for bookstore and library?
Start di discussion for community.naija.guru