Lola want buy new shoe.
Dem get many fine-fine shoe for der.
Lola try one blue shoe.
She try one black shoe.
Di shoe dey very comfortable.
Lola ask dem haw much di black shoe be.
Di black shoe na four hundred and fifty thousand naira.
Lola dey sad, drop di shoe komot.
Na di same tori for different way be dis:
I wan buy new shoe.
I waka go shoe store.
Dem get many fine-fine shoe for der.
I try one blue shoe.
Di blue shoe too tight.
I try one black shoe.
Dis one dey very comfortable.
Di black shoe na four hundred and fifty thousand Naija.
I sad drop di shoe komot di store.
Questions:
- Shey Lola wan buy new shoe?
Yes, Lola wan buy new shoe.
- Shey many fine shoe dey di shoe store?
Yes, dem get many fine shoe for di shoe store.
- Shey Lola try 2 shoes?
Yes. Lola try 2 shoes.
She try one blue shoe and one black shoe.
- Shey Lola first try red shoe?
She try one blue shoe.
- Shey di blue shoe dey comfortable?
No, di blue shoe no dey comfortable.
E too tight.
- Shey di black shoe comfortable?
Yes, di black shoe dey very comfortable.
- Shey di black shoe dey expensive?
Yes, di black dey expensive.
Na four hundred and fifty thousand Naira.
- Shey Lola buy di shoe?
No, Lola no buy di shoe.
Start di discussion for community.naija.guru