Ade get new babe.
Ade want make dinner for Sola.
Ade carry basket.
He waká pass di vegetable section.
He look di fish wey déy freezer.
He stand near di salad counter.
Ade gó house gó order pizza.
Na di same story for different way be dis:
I get new girlfriend.
I want make dinner for Sola.
I carry basket.
I waka pass di vegetable section.
I look di fish wey dey freezer.
I stand near di salad counter.
Last-last, I komot di store.
I go house go order pizza.
Questions:
Yes, Ade get new girlfriend.
Ha name na Sola.
- Shey Ade want make lunch for Sola?
No, Ade no want make lunch for Sola.
- Shey Ade gó grocery store?
Yes, Ade gó grocery store gó buy food.
- Shey Ade buy vegetables?
No, Ade no buy vegetables.
He waká pass di vegetable section.
- Shey Ade look di fish?
Yes, Ade look di fish but e no buy am.
- Shey Ade stay for di store?
No, Ade komot di store las-las gó house.
- Shey Ade make dinner?
No, Ade no make dinner.
He go order pizza.
Start di discussion for community.naija.guru