Na series of chinkili-chinkili story wey yu fit use practice simple patterns for di Naija Pidgin language. E get plenty repetition inside. Beginners fit use am. And even people wey don advance fit use am too, to do review of di grammatical patterns wey dΓ©y inside all di stories. Mek yu enjoy.
-
01a – Mike na cook, Part 1 π¨π½βπ³
-
01b – Mike na cook, Part 2 π¨π½βπ³
-
01c – Mike na cook, QuestionsΒ π¨π½βπ³
-
02 – Dozie want go vacation π«
-
03 – Kemi dey get cat π±
-
04 – My daughter na good student π©π½βπ
-
05 – John get plenty homework π«
-
06 – Jola and Femi night parole π
-
07 – Jide for office π¨πΎβπΌ
-
08 – Lola gΓ³ buy shoe ποΈ
-
09 – New babe π¨π½βπ€βπ©πΎ
-
10 – Birthday party π
-
11 – Ben dey find new apartment π
-
12 – Janet don buy new computer π₯οΈ
-
13 – Kemi dey gΓ³ on date with Somto π¨π½βπ€βπ©πΎ
-
14 – Kachi dey gΓ³ dance class ππΎ
-
15 – Maimuna and Ebere dey exerciseππΎββοΈ
-
16 – Job wey dΓ©y more exciting π’
-
17 – For highway π£οΈ
-
18 – Amina dey dress up π
-
19 – Na time for lunch π½οΈ
-
20 – To gΓ³ work π©πΎβπΌ
-
21 – Jimoh want watch film π¦
-
22 – Ekama dey sick π€
-
23 – Exam or party π€·πΎ
-
24 – New work π¨πΎβπΌ
-
25 – New pikin πΆπ½
-
26 – Ahmed and im room π§Ή
-
27 – Bola for trip βοΈ
-
28 – Sayo for new country π
-
29 – Layi and cooking π₯
-
30 – Jatto on Saturdays π
-
31 – Raheemat dey visit ha padi for dinner π½οΈ
-
32 – Seyi dey make breakfast for ha family π³
-
33 – Emeka for class for university π«
-
34 – Tayo get dinner with im padis π½οΈ
-
35 – Dog wey dem call Musa π
-
36 – Poju big family π¨πΎβπ©π½βπ§πΎβπ¦πΏ
-
37 – Adio schedule π
-
38 – Sola and Jade favorite actor π
-
39 – Ade favorite singer π§π½βπ€
-
40 – Sade get big family π¨πΎβπ©π½βπ§πΎβπ¦πΏ
-
41 – Akin for restaurant π½οΈ
-
42 – New dog πΆ
-
43 – Bode and im schedule π
-
44 – Moyo dey live alone π
-
45 – Tonye don dey hike π₯Ύ
-
46 – Lola dΓ©y nervous about ha presentation π
-
47 – Jola get problem for work π©π½βπΌ
-
48 – University or online course? π€
-
49 – To try sleep π΄
-
50 – University schedule π«
-
51 – New phone π±
-
52 – My granddaughter pikin π©π½βπΌ
-
53 – Wrestling competition π€Ό
-
54 – Mosun for park π ΏοΈ
-
55 – New home π
-
56 – Mariam make business decision π©π½βπΌ
-
57 – Banji for traffic π¦
-
58 – Soji and Bola like to dey komot π¨π½βπ€βπ©πΎ
-
59 – Machi like to read π
-
60 – Adaku suppose take umbrella β