- noun : Word wey we dey use call man wey come from di northern part of Naija, especially di traders wey dey speak Hausa.
- Abeg, mek we ask di aboki wer we gó fit buy beans for here.
- E be like sey I gat go meet di aboki wey dey sell suya for dat junction.
- If yu want buy pure honey, di aboki for dat corner dey sell original one.
Etymology
Na from Hausa we take borrow dis word (aboki, wey mean friend or companion).