Na di same story we narrate for anoda way.
I dey wake up six o’clock every morning.
I dey make my breakfast and I dey drink one cup of coffee.
I dey drive go work for my motor.
My work dey start at seven-thirty.
I be cook for restaurant.
I dey make chow for customers wey hunger dey nak.
Di customers dey come from many countries.
Dem dey speak different-different language.
Start di discussion for community.naija.guru