07 – Jide for office 👨🏾‍💼

Jide dey work for office.

E dey very busy everyday.

E get many meetings wit customers.

Jide no like all dese meetings.

E think sey dem dey boring.

Some customers dey friendly to Jide.

Some customers dey wicked sha.

Jide dey take long break to go chop.

He fit go house at five.

He dey wait everyday make five nak.

Na di same story for different way be dis:

I dey work for office.

I dey very busy everyday.

I dey get plenti meetings wit people.

I no like di meetings.

I think dem dey very boring.

Some customers dey friendly to me.

Some customers dey wicked sha.

I dey take long break to go chop.

I dey go house at five.

I dey wait everyday make five knack.

Questions:

  • Shey Jide dey work for school?

No, Jide dey work for office.

  • Shey Jide dey very busy everyday?

Yes, Jide dey very busy everyday.

  • Shey Jide get small meetings?

No, Jide get plenti meetings with im customers.

  • Shey Jide tink say di meetings boring?

Yes, Jide tink say di meetings dey boring.

  • Shey all di customers dey friendly?

No, some of dem dey friendly.

  • Shey Jide dey take short break?

No, Jide no dey take short break.

E dey take long break to go chop.

  • Shey Jide fit go house at four?

No, e fit go house at five.

Start di discussion for community.naija.guru

Scroll to Top